Music Song Lyrics

Music Lyrics
Browse: 0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z
Custom Search
Main Menu
Home
Top Lyrics
Newest Lyrics
Contact
Submit Lyrics
 
Members Area
Remember me
Forgot password
Sign Up




Music Lyrics » » Lyrics - Lyrics


Kangpe Lyrics

So na so I be na condition come make you aje like this
You say your husband na I leave you, you say I go fit betray you
So na so you dey weak as
I see you before I think say you dey kangpe
Nothing fit, fit shake you, nothing fit, go fit break you
But na you rake before,
Na you talk say you no go put man before God
Oh, see yourself as you be,
Na you talk say you no go put man before God

[Chorus]
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk, the thing en no go fit kill you
Na I go make you strong it go make you strong
The thing wen no go fit kill na I go make you strong
The thing wen no fit kill na I go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with

You talk, say you be big man
Because you fit raise your hand, fit beat your pickin, beat your wife,
You sabi, bible well o
Dey go church everday oh
Notice me or I quench
Look at me how I bounce
But na you be the crook
Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him
https://www.elyricsworld.com/kangpe_lyrics_nneka.html
419, ole, thief, basket mouth, ojoro
But na you know how I be
Wen wind blow fowl ynash go open very very well oh

[Chorus]
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk, the thing en no go fit kill you
Na I go make you strong it go make you strong
The thing wen no go fit kill na I go make you strong
The thing wen no fit kill na I go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with

As you walk through the valley of the shadow of death
You will fear no evil because his rod and his stalf are with you
You have come this far to sing your mystery

Latest lyrics from Nneka: You may also like these song lyrics:
Say It Again (Street Remix) Lyrics
Africans Lyrics
Confesion Lyrics
Come With Me Lyrics
My Home Lyrics
Do You Love Me Now ? Lyrics
Heartbeat (Original) Lyrics
Restless Lyrics
Shining Star Lyrics
Focus Lyrics


We tried to make Nneka - Kangpe Lyrics accurate, but if you find any mistake in Kangpe Lyrics please use the submit lyric link from the left menu to submit the right version. You can also submit Nneka Lyrics that are not currently present in our site using the same link. We appreciate that.

Other options:
Kangpe lyrics @ songlyrics.com


All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only.
�2004-2011 elyricsworld.com

Lyrics