Music Song Lyrics

Music Lyrics
Browse: 0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z
Custom Search
Main Menu
Home
Top Lyrics
Newest Lyrics
Contact
Submit Lyrics
 
Members Area
Remember me
Forgot password
Sign Up




Music Lyrics » » Lyrics - Lyrics


No Time Lyrics

[Verse 1]
No time hey. Na Bracket ley
Ape Planet dey come dey ley
Peter and Paul dey don kolo hey
Na, na no time hey
That's why I say make I yarn you story hey
The thing, the thing wey dey vex me you hey
For this world, the good dey die
And for the bad, na dem dey survive
See I don try make I ask God why
E come be like I dey waste my time
Oya everybody make una joli hey
Make una throw una hands in the air
Without Him some people go scatter your brain

[Chorus]
Na this thing wey dey make me (kolo hey x3)
This thing wey dey make me (kolo hey x3)
Oh-oh hey. Na this thing dey make me (kolo hey x3)

[Verse 2]
Beta thing, beta thing no dey last hey
If you dey hear me no doubt me hey
Believe me that na true 'tory hey
Walahi everybody no time hey
See out name na the Bracket ley
Before we do dance-hall Happy Day
But we don commot with Yori-Yori hey
I say everybody make una dey joli hey
Make una throw your hands in the air
If you wan do good make you call God hey

Cos without Him some people go blow off your brain. [Repeat Chorus]
https://www.elyricsworld.com/no_time_lyrics_bracket.html

[Verse 3]
Shey una dey see (una dey see)
As Peter and Paul and Bracket dey
Don dey go (dey don dey go)
I remember when we do Igbedu
Last Night dey don kolo
Dem say, we know sabi sing hey
Dem say na only dance we dey
Dance hey
We come bring back Busy Body hey
Temptation dey say na copy-copy hey
(na copy-copy hey)
We go back again, we bring Do Me and Roll It hey
With a good video wetin remain hey

[Repeat Chorus]

[Bridge] Iye (x10)
Everybody hey. Iye (x10)
Omo no time hey
Beta thing no dey last hey
Na Bracket hey
Peter and Paul dey don kolo hey
Today na today
If e dey do you yori-yori hey
Cos everybody make una dey joli hey
Make una throw your hands in the air
If you wan do good make you call God hey

Without Him some people go take you for play-play. [Repeat Chorus till fade]

Latest lyrics from Bracket: You may also like these song lyrics:
Girl Lyrics
Warren's Song 5 Lyrics
867-5309, Jenny Lyrics
Warren's Song Part 6 Lyrics
Warren's Song Pt. 5 Lyrics
Warren's Song Pt. 25 Lyrics
Warren's Song Pt. 21 Lyrics
Warren's Song Pt. 12 Lyrics
Warren's Song Pt. 14 Lyrics
Warren's Song Pt. 24 Lyrics


We tried to make Bracket - No Time Lyrics accurate, but if you find any mistake in No Time Lyrics please use the submit lyric link from the left menu to submit the right version. You can also submit Bracket Lyrics that are not currently present in our site using the same link. We appreciate that.

Other options:
No Time lyrics @ songlyrics.com


All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only.
�2004-2011 elyricsworld.com

Lyrics