Away Lyrics
[Intro]
Shekpe
Away oh
I'm on my way oh
Lati jaiye oh
Tune into the king of sounds and blues
[Verse 1]
I know they want to see me fall (Hmm)
But I dey stand fit I no dey fall oh (Hmm)
Wọn kpe mi ọmọ baba'lowo
If you don't know make you ask adugbo (Adugbo)
Gbẹdu dey body, I've been doing this, e don tey oh
Ibanujẹ o, ko ma se wa sọdọ wa, rara
Whatever you do, hope sey you dey make the raba?
I no get time for wahala
I dey Ibiza
[Chorus]
Away oh
I'm on my way oh (Yeah I'm on my way)
Lati jaiye oh
L'alẹ Friday oh (Ibiza)
Ṣe'wọ mọ way oh (Uh-uh)
I'm on my way oh
Lati jaiye oh
L'alẹ Friday oh (Ahn-ahn)
https://www.elyricsworld.com/away_lyrics_davido.html
[Verse 2]
Fifty-fifty we go share am I no like ojoro
E no get as you go do am I go know your kọrọ
I geti ọpọlọ, even when I shayo
Maa f'ẹsọ jaiye, maa da mi duro (Damiduro)
(adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({});