Music Song Lyrics

Music Lyrics
Browse: 0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z
Custom Search
Main Menu
Home
Top Lyrics
Newest Lyrics
Tourist Landmarks
Download Ringtones
Contact
Submit Lyrics
 
Members Area
Remember me
Forgot password
Sign Up




Music Lyrics » » Lyrics - Lyrics


Beginning Lyrics

Omo walai
If them point gun to my head say make I deny you
I go tell them sey lai laiNo be lie
I fit to spend all of my money on you
Spend a couple couple million on you
Give you loving till you say e don do

Special type of feeling that I feel when I`m with you
O n du n mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can`t let you go

I`m beginning to begin to fall in love
I`m beginning to begin to fall in love
I`m beginning to begin to fall in love

This love no be ordinary thing
You suppose to be one night fling
But now I don dey catch feelings
I dey vex when i see you with another person
Oh no I no dey concentrate no more
Make we felicitate jowo
Hold me tight and rub on my head baby o
Make I feel alright

Special type of feeling that I feel when I`m with you
O n du n mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can`t let you go

I`m beginning to begin to fall in love
I`m beginning to begin to fall in love
I`m beginning to begin to fall in love
https://www.elyricsworld.com/beginning_lyrics_joeboy.html

Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you
I`m beginning to begin to fall in love
Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer

So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
`Cause it`s a banger
Joeboy give them
Joeboy give them
Joe Joe Joeboy `pon deck

Latest lyrics from Joeboy: You may also like these song lyrics:
Contour Lyrics
Call Lyrics
All For You Lyrics
Baby Girl Lyrics
Baby Lyrics


We tried to make Joeboy - Beginning Lyrics accurate, but if you find any mistake in Beginning Lyrics please use the submit lyric link from the left menu to submit the right version. You can also submit Joeboy Lyrics that are not currently present in our site using the same link. We appreciate that.

Other options:
Beginning lyrics @ songlyrics.com

[Lyrics Time]
All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only.
�2004-2011 elyricsworld.com

Lyrics