Music Song Lyrics

Music Lyrics
Browse: 0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z
Custom Search
Main Menu
Home
Top Lyrics
Newest Lyrics
Tourist Landmarks
Download Ringtones
Contact
Submit Lyrics
 
Members Area
Remember me
Forgot password
Sign Up




Music Lyrics » » Lyrics - Lyrics


Do as i do (feat. tiwa savage & mayd) Lyrics

Psquare (ahn) and Tiwa Savage with Mr. May D (ahn)
We dey run the show (ahn ahn ahn ahn ahn)
Hey pretty girl with your sexy body
Me like the way you move, you dey make me soji
Mr. DJ you too sabi
So pon the selense for this party
Baby girl make you come to Daddy
Make you sip some Hennessey and Bacardi
Daddy go rock you steady
Cos you got me going on
Na the wey you dey do me, dey move dey make dey trowey
Na the thing wey you do make me wan pop rosey

As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental

And do as I do, do as I do, do as I do eh
Do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
Do as I do, do as I do, do as I do eh

I can go all night boy
If you ready
Baby follow my lead, I like it nice and steady
You wan spend money
You like how I move my body
I like how it makes you crazy
Can we take it slowly
As I roll and I roll and I whining my hips just watch me
And by the end of the night I go dey by your side make you
Touch me

As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental

And do as I do, do as I do, do as I do eh
Do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
Do as I do, do as I do, do as I do eh

Oya party starter
We step ina the place e no matter (who you be)
Na who be your father
Rude boy, Mr P Don dada
So follow me follow me baby data
Daddy wan take you up with no ladder
Wey my cheddar
E no matter
You be the phone be the charger
Na the way she dey do me, dey move me, dey make me dey
Trowey
Na the thing wey she do make me dey wan pop rosey
https://www.elyricsworld.com/do_as_i_do_(feat._tiwa_savage_,,_mayd)_lyrics_p-square.html

As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental

And do as I do, do as I do, do as I do eh
Do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
Do as I do, do as I do, do as I do eh

Oya make you pon the selense
Pon the selense
Pon the selense
Oya make you pon the selense
Pon the selense
Pon the selense
Oya make you pon the selense
Pon the selense
Pon the selense
Oya make you pon the selense
Pon the selense
Pon the selense

As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
Do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
Do as I do, do as I do, do as I do eh

Latest lyrics from P-Square: You may also like these song lyrics:
Chop My Money (Remix) Lyrics
Personally Lyrics
Bring It On Lyrics
No One Like Lyrics
I Love You Baby Lyrics
Beautiful Onyinye Lyrics
Miss U Die Lyrics
I Love You Lyrics
Senorita Lyrics
Am I Still The Special Man Lyrics


We tried to make P-Square - Do as i do (feat. tiwa savage & mayd) Lyrics accurate, but if you find any mistake in Do as i do (feat. tiwa savage & mayd) Lyrics please use the submit lyric link from the left menu to submit the right version. You can also submit P-Square Lyrics that are not currently present in our site using the same link. We appreciate that.

Other options:
Do as i do (feat. tiwa savage & mayd) lyrics @ songlyrics.com

[Lyrics Time]
All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only.
�2004-2011 elyricsworld.com

Lyrics