Music Song Lyrics

Music Lyrics
Browse: 0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z
Custom Search
Main Menu
Home
Top Lyrics
Newest Lyrics
Tourist Landmarks
Download Ringtones
Contact
Submit Lyrics
 
Members Area
Remember me
Forgot password
Sign Up




Music Lyrics » » Lyrics - Lyrics


Enkulenu Eyes On You Lyrics

[Intro]
All who never know, dem ago know
Bhim!

[Verse 1]
Baba walai, show me, make I see
I want to find my remedy
Wetin I go do for love...love (Bhim!)
'Cause the badman never know...
What to do to get your love
Everyday we dey pon road
I want you know say

[Chorus]
My girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o, o
Girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o

[Hook]
Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo
Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo

[Verse 2]
Let me hold you tighter
Cyan fi cool, I'm a lighter
Gonna love you better
My touch make you feel a likkle lighter
Anuh fake, man a real
Waan you fi know say every likkle argument seize
Nothing can buss up the seal
Your love is blind, just my heart can see

[Chorus]
Girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
https://www.elyricsworld.com/enkulenu_eyes_on_you_lyrics_stonebwoy.html
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o, o
Girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o

[Hook]
Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo
Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo

[Verse 3]
Anuh bore, anuh vex
It be the things you dey do and the works
Like journey to the West
I go dey follow you e do like curse
After you, no one next
If it no be you, then nobody else
Woman, I bring happiness
Everything I dey do no dey end or reverse

[Chorus]
Girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o, o
Girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o

[Hook]
Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo
Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo

[Verse 1]
Baba walai, show me, make I see
I want to find my remedy
Wetin I go do for love...love (Bhim!)
'Cause the badman never know...
What to do to get your love
Everyday we dey pon road
I want you know say

[Chorus]
Girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o, o
Girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o

[Hook]
Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo
Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo

Latest lyrics from STONEBWOY: You may also like these song lyrics:
Sobolo Lyrics
Run Go Lyrics
Tomorrow Lyrics
Most Original Lyrics
Gbedegbede Lyrics
Falling Again Lyrics
Come over Lyrics


We tried to make STONEBWOY - Enkulenu Eyes On You Lyrics accurate, but if you find any mistake in Enkulenu Eyes On You Lyrics please use the submit lyric link from the left menu to submit the right version. You can also submit STONEBWOY Lyrics that are not currently present in our site using the same link. We appreciate that.

Other options:
Enkulenu Eyes On You lyrics @ songlyrics.com

[Lyrics Time]
All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only.
�2004-2011 elyricsworld.com

Lyrics