Music Song Lyrics

Music Lyrics
Browse: 0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z
Custom Search
Main Menu
Home
Top Lyrics
Newest Lyrics
Tourist Landmarks
Download Ringtones
Contact
Submit Lyrics
 
Members Area
Remember me
Forgot password
Sign Up




Music Lyrics » » Lyrics - Lyrics


Jaho Lyrics

Vado
DJ Coublon
KrriiJaho jaho
Jaho jaho

You dey do as them dey do
Oga do wetin you know
You better know who you are
You better know who you are
As you come this life alone
Na so you go leave this life alone o
You better know who you are
You better know who you are

Oro e lowo
Oro e lowo olowo lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo olowo lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

If you talk, you must to do
And when you lie, you know the truth
You better know who you are
You better know who you are

When dem say you don dey hold o
Brother keep am on a low
No let anybody know
Na money go give fake sweetheart
https://www.elyricsworld.com/jaho_lyrics_kizz_daniel.html

Oro e lowo
Oro e Lowo olowo lo wa
Oro e Lowo
Oroe Lowo olowo lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho Jaho Jaho
Jaho jaho
Jaho jaho Jaho

Latest lyrics from Kizz Daniel: You may also like these song lyrics:
Boys Are Bad Lyrics
One Day Lyrics
Pipa Lyrics
We Wan Comot Lyrics
Aii Lyrics
Ada Lyrics
Pak 'n' Go Lyrics
Madu Lyrics


We tried to make Kizz Daniel - Jaho Lyrics accurate, but if you find any mistake in Jaho Lyrics please use the submit lyric link from the left menu to submit the right version. You can also submit Kizz Daniel Lyrics that are not currently present in our site using the same link. We appreciate that.

Other options:
Jaho lyrics @ songlyrics.com

[Lyrics Time]
All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only.
�2004-2011 elyricsworld.com

Lyrics