Music Song Lyrics

Music Lyrics
Browse: 0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z
Custom Search
Main Menu
Home
Top Lyrics
Newest Lyrics
Tourist Landmarks
Download Ringtones
Contact
Submit Lyrics
 
Members Area
Remember me
Forgot password
Sign Up




Music Lyrics » » Lyrics - Lyrics


Police Lyrics

Na which kind yawa bi this yi e (2x)
Ooh (2x)

Verse 1
I was driving, wasn't speeding so fast
I just dey go jeje, I no high
See this honey
She was looking so fly
As I dey try to step up to her
Then she said hi
Come on, baby, make you step into my car
Me I go take you to a place
Wey you go like, I no lie
Make you sit back relax and feel fine
Cos seriously I get plans
Then all of a sudden see then them a coming
They tell me make I stop but I don't know why
Who be that, the police
They took my papers from me
And I say Sir
Why you do me so

Chorus
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be this e
Why you doing this e
Oh, no
See wetin I dey miss
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be this e
Why you doing this e
Oh no (2x)

Oga police yi e
Na which kind yawa be this yi e
Oh no (2x)

Verse 2
Na so we dey for beer parlor just dey jolly
With a friend from America
Wey get money
And for my front
Ishiewu and turkey
Different kind of shayo
https://www.elyricsworld.com/police_lyrics_p-square.html
We dey make eye doti
Plenty bobos just dey make the noise [Hey! ]
Enough chickitos just dey make their choice [One more plate]
As I dey hail my guy
Begin dey wash my hand e
I just dey start e
Then all of a sudden, see then them a coming
Everybody start to run
But I don't know why
Who be dat, the police
They put their handcuffs on me
Then I say, Sir, na wetin I do

Repeat chorus

Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
I no know oh
Even though you be superstar
Them go still come embarrass you
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you

Oga police e
Wetin be this e
Na which kind yawa be this e
No, no
Na which kind yawa be this e
No, no, no, no, no, no, no, no

Repeat chorus (till fade)
For my woman, to my friends

Latest lyrics from P-Square: You may also like these song lyrics:
Chop My Money (Remix) Lyrics
Personally Lyrics
Bring It On Lyrics
No One Like Lyrics
I Love You Baby Lyrics
Beautiful Onyinye Lyrics
Miss U Die Lyrics
I Love You Lyrics
Senorita Lyrics
Am I Still The Special Man Lyrics


We tried to make P-Square - Police Lyrics accurate, but if you find any mistake in Police Lyrics please use the submit lyric link from the left menu to submit the right version. You can also submit P-Square Lyrics that are not currently present in our site using the same link. We appreciate that.

Other options:
Police lyrics @ songlyrics.com

[Lyrics Time]
All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only.
�2004-2011 elyricsworld.com

Lyrics