Music Song Lyrics

Music Lyrics
Browse: 0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z
Custom Search
Main Menu
Home
Top Lyrics
Newest Lyrics
Contact
Submit Lyrics
 
Members Area
Remember me
Forgot password
Sign Up




Music Lyrics » » Lyrics - Lyrics


Right Here Lyrics

Echo na wetin I go do
to make you see say my love for you na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right hope
echo-come on come on
I don tey for this game
no be today
no go let your love walkaway
baby it`s right here
baby it`s right here

I was weak when you said you had to go
tear drops crying like a mighty flow
but you turned around and said that you loved me so
how could I let you go
oh no no no no no no no
sorry I make you cry
let`s talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
girl you know sey na your love I dey always they think of

na wetin I go do to make you see
say my love for u na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right hope
echo-come on come on

please don`t go
oh I love you so
bended knees see there`s more to show
don`t need to be afraid
I won`t let you down
cos since you`ve been here my life`s been turned around baby

sorry I make you cry
let`s talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
girl you know sey na your love I dey always they think of

na wetin I go do
to make you see say my love for you na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right hope
https://www.elyricsworld.com/right_here_lyrics_2face_idibia.html
echo-come on come on
I don tey for this game
no be today
no go let your love walkaway
baby it`s right here
baby it`s right here

say wetin I go do
wetin I go say
to make your love make e no waka away
if I ever tell a lie walahi make I kpai
I dey so sorry baby walahi talahi
I will never ever make you wear another frown
anything you want to do
you know I`ll be down
I`ll make you happy everyday of the party
I`ll make you feel like the queen with the crown

sorry I make you cry
let`s talk about those days we used to play
I rewrite my words
girl you know sey na your love I dey always they think of

na wetin I go do
to make you see say my love for you na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right here
echo-come on come on
I don tey for this game
no be today
no go let your love slip away
baby it`s right here
baby it`s right here, right here, right her
I don tey for this game
no be today
no go let your love walkaway
baby it`s right here
baby it`s right here

see they can say what they wanna say
they can do what they wanna do
it don`t matter cos I love u
and I`ll place no one else above you
oh my babe though you so fine
and it pleases me no mind
I`ll never do anything to hurt you
I`ll do my thing my world around you

wetin I go do
kenni`s music
e don tey no be today
wetin I go do
2face see I don tey for this game
no be today
wetin I go do
no be today
come on come on baby
na wetin I go do
wetin I go do
na wetin I go do
wetin I go do
right here right here it`s right here

Latest lyrics from 2Face Idibia: You may also like these song lyrics:
Nfana Ibaga (No Problem) (Remix) Lyrics
Thank U Lord Lyrics
U No Holy Pass Lyrics
Ole (Thief) Lyrics
See Me So Lyrics
One Love Lyrics
Omo tosan Lyrics
E Be Like Say Lyrics
Dance Floor Lyrics
Implication Lyrics


We tried to make 2Face Idibia - Right Here Lyrics accurate, but if you find any mistake in Right Here Lyrics please use the submit lyric link from the left menu to submit the right version. You can also submit 2Face Idibia Lyrics that are not currently present in our site using the same link. We appreciate that.

Other options:
Right Here lyrics @ songlyrics.com


All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only.
�2004-2011 elyricsworld.com

Lyrics