Music Song Lyrics

Music Lyrics
Browse: 0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z
Custom Search
Main Menu
Home
Top Lyrics
Newest Lyrics
Tourist Landmarks
Download Ringtones
Contact
Submit Lyrics
 
Members Area
Remember me
Forgot password
Sign Up




Music Lyrics » » Lyrics - Lyrics


Anybody Lyrics

Ahh, ahh
Gbese
Ahh, ahh
I don` charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forgeti, I say fashi

Very soon expected
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am something, ahh
Knack am something
To ba ta fele, fele
Knack am something

You won chop where you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
When you no go fit lie no more

Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
https://www.elyricsworld.com/anybody_lyrics_burna_boy.html
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe, je kan gbo oh

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am something, ahh
Knack am something
To ba ta fele, fele
Knack am something

Very soon expected
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am something, ahh
Knack am something
To ba ta fele, fele
Knack am something

Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la`go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la`go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la`go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la`go lori won

Latest lyrics from Burna Boy: You may also like these song lyrics:
Rollercoaster Lyrics
How Bad Could It Be Lyrics
Love, Damini Lyrics
Whiskey Lyrics
Jagele Lyrics
Glory Lyrics
Destiny Lyrics
Different Lyrics
Collateral Damage Lyrics
Another Story Lyrics


We tried to make Burna Boy - Anybody Lyrics accurate, but if you find any mistake in Anybody Lyrics please use the submit lyric link from the left menu to submit the right version. You can also submit Burna Boy Lyrics that are not currently present in our site using the same link. We appreciate that.

Other options:
Anybody lyrics @ songlyrics.com

[Lyrics Time]
All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only.
�2004-2011 elyricsworld.com

Lyrics