Music Song Lyrics

Music Lyrics
Browse: 0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z
Custom Search
Main Menu
Home
Top Lyrics
Newest Lyrics
Tourist Landmarks
Download Ringtones
Contact
Submit Lyrics
 
Members Area
Remember me
Forgot password
Sign Up




Music Lyrics » » Lyrics - Lyrics


Bizzy Body (Instumental) Lyrics

INTRO
We bring you back again
Da remix
With your bizzy body eh
Yo P
Every body eh
Its the Weird MC
Eh eh eh eh eh eh
1:: Weird MC
Ok now
Bring it on now
Here we go now
With the flow now Peter, Paul and Shola
This na fresh from naija
Oya:: P Square
See them, see them
Them done come back again now
I beg you sister, abi you get one
Agenda
Why you put me in between the middle
Of the center
Cos me no like no pretender
Make you stop to dey look
And start to dey groove
Peter and Paul them be one no be
Two
Remember say them get gbedu Wey go make you soji I love your boom boom bare
You make me really wanna touch
Your ware
When you hook up in the club oh
Give them a run oh
Give them a jump oh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
Somebody say
Oh oh, oooh ooooh oooh
Everybody say
Oh oh, oooh ooooh oooh
Rudeboy
2:: P Square
We done bring back the remix
Everybody in the club, una dey
Feel me
You dey soji Mr. DeeJay
You dey kill me
Wine up your body
If you dey dig me
So make you tease me, tease me
Till I lose control
Cos your know why, my sister
We go commit murder
Who be the bagger wey say we no
Dey go further
Tell am say we no dey bother Who be the bagger wey say we no
https://www.elyricsworld.com/bizzy_body_(instumental)_lyrics_p-square.html
Dey go further
Tell am say we no be losers, we
Dey shun now
Move up your body with your bizzy
Body thunder
Gbosa
Gunshot oh, replace another
REPEAT E yago l'ona
Weird MC dey come
3:: Weird MC
What you gonna do
Where you gonna hide
When you wanna show
Any sort of vibe
We got the club so knocked down
We wanna move your bizzy body
Now
Kini mo wi, kini mo so
Move your body
Keep it closer
No dulling, No glocking
No stalling, No shaking
I just dey vibe dey go
No be me oh
Ijo ya oh:: P Square
Who be the bagger wey say we no
Dey go further
Tell am say we no be losers, we
Dey shun now
Move up your body with your bizzy
Body thunder
Gbosa
Gunshot oh, replace another
REPEAT HOOK

Latest lyrics from P-Square: You may also like these song lyrics:
Chop My Money (Remix) Lyrics
Personally Lyrics
Bring It On Lyrics
No One Like Lyrics
I Love You Baby Lyrics
Beautiful Onyinye Lyrics
Miss U Die Lyrics
I Love You Lyrics
Senorita Lyrics
Am I Still The Special Man Lyrics


We tried to make P-Square - Bizzy Body (Instumental) Lyrics accurate, but if you find any mistake in Bizzy Body (Instumental) Lyrics please use the submit lyric link from the left menu to submit the right version. You can also submit P-Square Lyrics that are not currently present in our site using the same link. We appreciate that.

Other options:
Bizzy Body (Instumental) lyrics @ songlyrics.com

[Lyrics Time]
All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only.
�2004-2011 elyricsworld.com

Lyrics