Music Song Lyrics

Music Lyrics
Browse: 0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z
Custom Search
Main Menu
Home
Top Lyrics
Newest Lyrics
Tourist Landmarks
Download Ringtones
Contact
Submit Lyrics
 
Members Area
Remember me
Forgot password
Sign Up




Music Lyrics » » Lyrics - Lyrics


Bunieya enu Lyrics

Paroles de la chanson Bunieya Enu :
Eiyeh(Eiyeh)
Oh oh oh(Oh oh oh)
Oh oh oh oh oh !
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh oh oh

As we dey celebrate

Chorus:
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate (2x)
We thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh
Chei, see

The way we dey spend this money no dey fear me(fear me)
I got so many people wey dem dey dare me(eeh)
Ba-ba Back in the days nobody send me
Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail

Thank God its Friday(Friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
Im so excited(excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate

Chorus:
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate(2x)
We Thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh
That's why we celebrate
Let's celebrate

Now, put your hands in the air
Wave'em up like you just don't care(care)
I know sey we pop champagne(eeh)
Jubilate and no complain oh
Na so we dey do am everyday
Kpata Kpata we go kneel down dey pray
Scatter them, dey go start to dey craze oh
https://www.elyricsworld.com/bunieya_enu_lyrics_p-square.html
Na wetin remain oh

Ima no okacha si ma dunine(enu)
Okacha si ma dunine(enu)
So make you no mind them oh
No do gragra, no send them oh
Come join body, make we blend them oh
Make you dey tell them sey

Thank God its Friday(friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
Im so excited(excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate

Chorus:
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate(2x)
We thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh
That's why we celebrate
Let's celebrate

As we dey celebrate, we dey jubilate
Omo no player hating, make you no dey underate
Na we dey calculate, You dey speculate
Me I no send them oh, no send then oh
But thank God it's Friday and I go rock am like my bai-
Day
Oh Oh Oh Oooh
I'm so excited(excited)
So everybody(eeeh)
Move your body(eeeh)

(As we dey)Bunieya Enu Bunieya Enu
Buni be nu ya Enu, As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We thank God oh, Baba you too much ooh(baba you too
Much)
We thank God oooh
You too much oh(i say) you too much oh

Bunieya Enu, Bunieya Enu
Bunieya Enu, As we dey celebrate
Buni be nu ya Enu, Buni be nu ya Enu
Buni be nu ya eeeh!
As we dey celebrate

Ima no okacha si ma dunine(enu)
Okacha si ma dunine(enu)
Asim no okacha si ma dunine(enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu

Maka no okacha si ma dunine(enu)
Okacha si ma dunine(enu)
Asim no okacha si ma dunine(enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu

Latest lyrics from P-Square: You may also like these song lyrics:
Chop My Money (Remix) Lyrics
Personally Lyrics
Bring It On Lyrics
No One Like Lyrics
I Love You Baby Lyrics
Beautiful Onyinye Lyrics
Miss U Die Lyrics
I Love You Lyrics
Senorita Lyrics
Am I Still The Special Man Lyrics


We tried to make P-Square - Bunieya enu Lyrics accurate, but if you find any mistake in Bunieya enu Lyrics please use the submit lyric link from the left menu to submit the right version. You can also submit P-Square Lyrics that are not currently present in our site using the same link. We appreciate that.

Other options:
Bunieya enu lyrics @ songlyrics.com

[Lyrics Time]
All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only.
�2004-2011 elyricsworld.com

Lyrics