Music Song Lyrics

Music Lyrics
Browse: 0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z
Custom Search
Main Menu
Home
Top Lyrics
Newest Lyrics
Contact
Submit Lyrics
 
Members Area
Remember me
Forgot password
Sign Up




Music Lyrics » » Lyrics - Lyrics


Date Ur Fada Lyrics

Artiste: Ebony

If you break my heart i go date ur fada
Bony pon dis
Danny beatz
The 90s badgyal trend
1;
See i heard them say, heard them say
Boy you a player
You dey score like messi play like kaka
Dribble like Wakaso
You dey like barcelona, real madrid
Arsenal, Man U, Chelsea
I go give you my heart, give you body
Do anything for you
Sacrifice my life to be your wife
I`m gonna be there for you
But if you break my heart
I go date ur fada
You gonna be my son
You go call me your mother
Aww kofi eh
Ecoute moi kofi eh
Aww kofi eh
S3 me kasa ah ti3 me eh
Mi nlovi eh
Mi dientse mi lovi eh
Mi nlovi eh
S3 mi kasa ah ti3 me eh, ti3 me eh
2;
See the love I have for you
It`s for nobody else but u
Bakasi you know sey i get am o
Bobbie stand you know sey I own am o
And no style dey wey I no sabi do am o
Me i no like versace
And i no like Designer
Me i no like ferrari
And i no like bugatti
Refrain;
I go give you my heart, give you body
Do anything for you
Sacrifice my life to be your wife
I`m gonna be there for you
But if you break my heart
I go date ur fada
You gonna be my son
https://www.elyricsworld.com/date_ur_fada_lyrics_ebony.html
You go call me your mother

Aww kofi eh
Ecoute moi kofi eh
Aww kofi eh
S3 me kasa ah ti3 me eh
Mi nlovi eh
Mi dientse mi lovi eh
Mi nlovi eh
S3 mi kasa ah ti3 me eh, ti3 me eh
Skeleba skekeleba
Skekeleskeskekeba
Aai
Bakasi you know sey i get am o
Bobbie stand you know sey I own am o
And no style dey wey I no sabi do am o
Me i no like versace
And i no dey Designer
Me i no like ferrari
And i no like bugatti
Hook;
Aww kofi eh
Ecoute moi kofi eh
Aww kofi eh
S3 me kasa ah ti3 me eh
Mi nlovi eh
Mi dientse mi lovi eh
Mi nlovi eh
S3 mi kasa ah ti3 me eh, ti3 me eh
Skeleba skekeleba
Skekeleskeskekeba

Latest lyrics from EBONY: You may also like these song lyrics:
Sponsor Lyrics
Maame Hw3 Lyrics
Turn on the Light Lyrics


We tried to make EBONY - Date Ur Fada Lyrics accurate, but if you find any mistake in Date Ur Fada Lyrics please use the submit lyric link from the left menu to submit the right version. You can also submit EBONY Lyrics that are not currently present in our site using the same link. We appreciate that.

Other options:
Date Ur Fada lyrics @ songlyrics.com


All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only.
�2004-2011 elyricsworld.com

Lyrics