Music Song Lyrics

Music Lyrics
Browse: 0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z
Custom Search
Main Menu
Home
Top Lyrics
Newest Lyrics
Tourist Landmarks
Download Ringtones
Contact
Submit Lyrics
 
Members Area
Remember me
Forgot password
Sign Up




Music Lyrics » » Lyrics - Lyrics


Dorobucci Highlife (feat. Don Jazzy & Dr Sid) Lyrics

Dr. Sid, Don Jazzy
Ego dikwa beautiful
Oyoyo
Oh yea

Kawa kawa
I say now is the time to know the people who got the money
Izi gbonti money
The don dorobucci money, not ordinary money

1 (Don Jazzy)
Any man wey get big money, call am dorobucci oh eh
Any man wey get big money, call am dorobucci oh eh
Don Jazzy you get big money, you be dorobucci oh eh
Igho Sanomi, oh my God, you be dorobucci oh eh

Okofemala Igidiriza, you be dorobucci oh, good man
Niyi Oguntoyinbo, chai, you be dorobucci oh, chairman
Tuale for the man they call don one, you be dorobucci oh eh
The dorobucci of dorobuccis, biggest dorobucci oh eh

(Dr. Sid)
Dorobucci no dey carry last
Dorobucci over everything
Dorobucci na the oga
Dorobucci na the baba oh

Dorobucci no dey carry last
Dorobucci na the heavyweight
Dorobucci over everything
Dorobucci na the oga oh

(Don Jazzy)
Don doro doro bucci oh, ibo yio ma, /
Doro doro bucci oh, ibo yio ma, /
Doro doro bucci ah ah ah, ibo yio ma,/
Doro doro bucci oh, ibo yio ma, /Repeated 4 times

2 (Dr. Sid)
Pause to think of some dorobuccis
The dorobuccis wey dey reign for the streets
When they enter the place, they be feeling their p
Oya put up your hand say dorobucci

https://www.elyricsworld.com/dorobucci_highlife_(feat._don_jazzy_,,_dr_sid)_lyrics_mavins.html
Ayiri na dorobucci
Ahmadu na dorobucci
Dangote na dorobucci
And Otedola na dorobucci

Oh my God, oh my God is dorobucci
That woman of steel is dorobucci
Mummy Aladura na dorobucci
Lady Don Dada dorobucci

Jim Ovia na dorobucci
Dr Sid na dorobucci
Tunde Folawiyo na dorobucci
With God the father dorobucci

(Dr. Sid)
Dorobucci no dey carry last
Dorobucci over everything
Dorobucci na the oga
Dorobucci na the baba oh

Dorobucci no dey carry last
Dorobucci na the heavyweight
Dorobucci over everything
Dorobucci na the oga oh

(Don Jazzy)
Don doro doro bucci oh, ibo yio ma, /
Doro doro bucci oh, ibo yio ma, /
Doro doro bucci ah ah ah, ibo yio ma,/
Doro doro bucci oh, ibo yio ma, /Repeated 4 times

Latest lyrics from Mavins: You may also like these song lyrics:
Overdose Lyrics
All Is in Order Lyrics
Dorobucci Lyrics
Adaobi Lyrics
Looku Looku Lyrics
Dorobucci (feat. Don Jazzy, Dr Sid, Dr Sid Tiwa Savage, Reekado Banks, Di'ja, Korede Bello & D'princ Lyrics
Jantamanta Lyrics


We tried to make Mavins - Dorobucci Highlife (feat. Don Jazzy & Dr Sid) Lyrics accurate, but if you find any mistake in Dorobucci Highlife (feat. Don Jazzy & Dr Sid) Lyrics please use the submit lyric link from the left menu to submit the right version. You can also submit Mavins Lyrics that are not currently present in our site using the same link. We appreciate that.

Other options:
Dorobucci Highlife (feat. Don Jazzy & Dr Sid) lyrics @ songlyrics.com

[Lyrics Time]
All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only.
�2004-2011 elyricsworld.com

Lyrics