Music Song Lyrics

Music Lyrics
Browse: 0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z
Custom Search
Main Menu
Home
Top Lyrics
Newest Lyrics
Contact
Submit Lyrics
 
Members Area
Remember me
Forgot password
Sign Up




Music Lyrics » » Lyrics - Lyrics


Oh My Gosh Lyrics

Oh yea yea, oh yea yea
Oh My Gosh oh, Oh My Gosh oh
Oh My Gosh oh, oh oh, oh oh
‘My Tomatoe Jos` na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
I no go do you corner corner corner
Na you my true lova, lova lover
Whether Winter or Summer, Summer Summer
Baby, me no go freaker, freaker
Me no go freaker, for you am I no go area
Eh no go area
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face, for you I`m a no go area
Love no dey them face, eh no go area
What eh eh eh, am taken
Oh noo, am taken
Oh My Gosh ohh (eh am taken), Oh My Gosh ohh
Oh My Gosh ohh, eh am taken
Ahh, baby you good, you good for me
The only one for me oh, oh oh
Ekwu ekwu eme eme, we go always agree oh oh oh
Ah, if you say make I calm down, calm down
If you say make I fire up, fire up
If you say make I start to bark
like a Bingo wey just dey jump off, wuff
I no go do you corner corner corner
Na you my true lova, lova lover
Whether Winter or Summer, Summer Summer
Baby, me no go freaker, freaker
Me no go freaker, for you am I no go area
Eh no go area
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face, for you I`m no go area
https://www.elyricsworld.com/oh_my_gosh_lyrics_yemi_alade.html
Love no dey them face, eh no go area
What eh eh eh, am taken
Oh no, am taken
Oh My Gosh oh, Oh My Gosh ohh (am taken oh)
Oh My Gosh oh, oh ohh, oh ohh
‘My Tomatoe Jos`, Jos, na wetin he dey call me, Gosh
Him no know wetin I do wey make am mad over me, ahh
Fine girls plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
{Outro}
Yemi Alade oh, (Oh My God, Fiokee), ohh
Effyzzie yea yea yea
Coublon oh, e dey beat oh
Lover Lover (Swaps swaps), Lova Lova
Summer Summer

Latest lyrics from Yemi Alade: You may also like these song lyrics:
My Head O! (Happy People) Lyrics
Koffi Anan Lyrics
How I Feel Lyrics
Elele Lyrics
Birthday Song Lyrics
Single & Searching Lyrics
Gucci Ferragamo Lyrics
Africa Lyrics
Tonight Lyrics
Tangerine Lyrics


We tried to make Yemi Alade - Oh My Gosh Lyrics accurate, but if you find any mistake in Oh My Gosh Lyrics please use the submit lyric link from the left menu to submit the right version. You can also submit Yemi Alade Lyrics that are not currently present in our site using the same link. We appreciate that.

Other options:
Oh My Gosh lyrics @ songlyrics.com


All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only.
�2004-2011 elyricsworld.com

Lyrics