Music Song Lyrics

Music Lyrics
Browse: 0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z
Custom Search
Main Menu
Home
Top Lyrics
Newest Lyrics
Tourist Landmarks
Download Ringtones
Contact
Submit Lyrics
 
Members Area
Remember me
Forgot password
Sign Up




Music Lyrics » » Lyrics - Lyrics


Poverty Die Lyrics

Instrumental...

When I wake up no be by my Power o
Oluwa lo kuku so wa o
I go down on my knees and I thank God oo
Poverty Die die die die, Poverty die die die

And I step into the street for my paper

I dey hustle make the poverty le japa ooo

Ki Oriburuku ma lo ya ile wa ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
Oriburuku ji na si`le mi (Die)
Irina ji na si`le mi (Die)
A`yi ni owo lo`wo ji na si`le (Die ooooo)
i want get plenty money (Die)
Poverty to fe ma fenes (Die)
Maaye to ni Greediness (Die)
No put thru Shift from my Business (Die oooo)
I no well I get money Sick (Die)
Biggie money no be small small
Ti o ba ti tomi bi Eniola Badmas (Die)
Mo no wey no get Focus (Die ooo)
Money wey no dey...
Holy Ghost Fire, me I no dey tire,
ogun aye mi e bami jo won pelu fire Fire
Fire fire Fire Fire Fire Fire Fire Fire Fire
When I wake up no be by my Power o
Oluwa lo kuku so wa o
I go down on my knees and I thank God oo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
And I step into the street for my paper
https://www.elyricsworld.com/poverty_die_lyrics_olamide.html

I dey hustle make the poverty le japa ooo

Ki Oriburuku ma lo ya ile wa ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
Na who say make I know vex oo (Die)
I know no why den dey vex o (Die)
Poverty na my Ex oo (Die)
Me am on to the next o (Die)
Iya to jemi ti mo shara gu e guy (Die)
Ebi to pami ti mo ka gu o gu o (Die)
O dabo e ma lo jeje (Die)
This is my crime time bi ti baba Keke (Die)
Aye n reti ileya mi o den just dey pray ko
pari o I don dey hide Dem like paami o (Die)
Te ba n po lola e ma pami o (Die)
(Die)
Holy Ghost Fire, me I no dey tire,
ogun aye mi e bami jo won pelu fire Fire
Fire fire Fire Fire Fire Fire Fire Fire Fire
When I wake up no be by my Power o
Oluwa lo kuku so wa o
I go down on my knees and I thank God oo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
And I step into the street for my paper

I dey hustle make the poverty le japa ooo
Ki Oriburuku ma lo ya ile wa ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die

Instrumental till Fade.

Latest lyrics from Olamide: You may also like these song lyrics:
We Outside Lyrics
Wonma! Lyrics
Woske Lyrics
Wo!! Lyrics
Motigbana Lyrics
Science Student Lyrics
WO Lyrics
Baddest nigga ever liveth Lyrics
Durosoke Lyrics
Turn up Lyrics


We tried to make Olamide - Poverty Die Lyrics accurate, but if you find any mistake in Poverty Die Lyrics please use the submit lyric link from the left menu to submit the right version. You can also submit Olamide Lyrics that are not currently present in our site using the same link. We appreciate that.

Other options:
Poverty Die lyrics @ songlyrics.com

[Lyrics Time]
All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only.
�2004-2011 elyricsworld.com

Lyrics