Music Song Lyrics

Music Lyrics
Browse: 0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z
Custom Search
Main Menu
Home
Top Lyrics
Newest Lyrics
Tourist Landmarks
Download Ringtones
Contact
Submit Lyrics
 
Members Area
Remember me
Forgot password
Sign Up




Music Lyrics » » Lyrics - Lyrics


Who Born The Maga Lyrics

[Intro: Wande Coal]
Mo ni
E fimile e je n jeun soke
Ati boda e je n jeun soke
Baba mama e jea jeun soke
Gbogbo yin e jowo e jea jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke

[Chorus: Wande Coal]
As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say he fit stop my shine
For your mind now I don turn to butter
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga

[Verse 1: Wande Coal]
Why you come dey find wetin no find you
You put your mouth for wetin no concern you
You be arsenal omo I be man you
You come dey vex because we dey outshine you
Eh
I don't want to harm you
No be threaten na the truth I dey yarn you
Before my fans go gather off handle you
https://www.elyricsworld.com/who_born_the_maga_lyrics_wande_coal.html
You go think say na molue jam you
Eh
Omo I no dey fear you
You wanna cross my path I double dare you
Always in front but I see you in my rear view
No dey worry ‘cause I always got a clear view
Like a lion imma tame you
Like a dog imma train you
And if you misbehave imma chain you
And if i chain you na wetin you go do

[Chorus: Wande Coal]
As God don change my water to wine

(adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({});

Latest lyrics from Wande Coal: You may also like these song lyrics:
Confused Lyrics
You Bad Lyrics
I Know You Like It Lyrics
Again Lyrics
So Mi So Lyrics
Ballerz Lyrics
The Kick Lyrics
Bumper to bumper Lyrics
Ololufe Lyrics
Baby Hello Lyrics


We tried to make Wande Coal - Who Born The Maga Lyrics accurate, but if you find any mistake in Who Born The Maga Lyrics please use the submit lyric link from the left menu to submit the right version. You can also submit Wande Coal Lyrics that are not currently present in our site using the same link. We appreciate that.

Other options:
Who Born The Maga lyrics @ songlyrics.com

[Lyrics Time]
All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only.
�2004-2011 elyricsworld.com

Lyrics